Audio
EBlack – Kolombi
Kapital E Music Presents “KOLOMBI” The second official single as a follow up to EBlack’s (@eblackonpoint) ‘BILIE‘ featuring Duncan Mighty. “KOLOMBI” is a street pop jam produced by Maximum (@max_zimor). This song is a must have and a certified anthem!
Take your time to listen, Enjoy and Update your playlist.
►Lyrics
Kolombi e!
Kolombiko
Kolombi e! (Zimor)
Bikobiko
Kolombi e!
Kolombi
Wetin you do me like this?
Wetin you give me chop Oh?
Whether na rice and beans Oho!
Or you Dey add Kobnomi Oho!
Anytime I see you I freeze
Naija police I no fit talk Oho!
Whether na arrest be this Oho!
You don make me convict Oho!
Oh! Oh! Oh! Oh!
Control me no dull me
I no Dey do gara gara don’t dull me
Control me no dull me
I no Dey do gara gara don’t dull
Misede
Judge go hear this our matter
And I go die for your matter
Judge go hear this your matter
Misede Eh! Eh!
Judge go hear this your matter
Me I go fight for your matter Oh!
Judge go hear this your matter
Eh! Eh! Eh! Eh!
Kolombi e!
Kolombiko
Kolombi e!
Bikobiko
Kolombi e!
Kolombiko
Kolombi e!
Bikobi
Wololo
Me I don fall for your matter wololo
Go see your mama for sokoto
And baby you gat me drunk inside lolo
Take photo bounce
I just wanna make you dance Oh!
I just wanna make you mine Oh!
Girl I’m out of my mind
Oh! No! No! Bounce
I just wanna make you mine Oh!
I just wanna make you dance Oh!
Girl I’m out of my mind
Oh! No! No!
Control me no dull me
I no Dey do gara gara don’t dull me
Control me no dull me
I no Dey do gara gara don’t dull
Misede
Judge go hear this our matter
And I go die for your matter
Judge go hear this your matter
Misede Eh! Eh!
Judge go hear this your matter
Me I go fight for your matter Oh!
Judge go hear this your matter
Eh! Eh! Eh! Eh!
Kolombi e!
Kolombiko
Kolombi e!
Bikobiko
Kolombi e!
Kolombiko
Kolombi e!
Bikobi
Share & Enjoy…
Audio
Gospel Music: Influencer ft. Florence Eze – I Am A Winner

Bielonwu Paul, popularly known as “Influencer,” is a gospel musician, songwriter, and saxophonist from Delta State, Nigeria… A minister of the gospel with so much passion for Christ and the kingdom. His new song, “I am a winner,” is a song for everyone—a victory to all winners.
Listen and be blessed.
Audio
Steve Obi Releases New Single “Thank God” Featuring Johnlord

Audio
FULL EP: MR AB – The King, The Cross & The Crown

MR AB Releases New Gospel EP The King, The Cross & The Crown
Gospel artist MR AB unveils his latest EP, The King, The Cross & The Crown, a faith-driven project centered on the glory of God and the victory found through Jesus Christ.
According to MR AB, “The album expresses the glory of God the Father, Jesus Christ the Son & the Holy Spirit our Comforter. It speaks to the core of our souls about God’s sovereignty over the heavens & earth and mirrors our redemption and the victory we enjoy through Jesus Christ.”
With its powerful message of faith, redemption, and God’s sovereignty, The King, The Cross & The Crown offers listeners a moment of reflection and worship.
Listen Up:-
1. Jesus King || DOWNLOAD
2. Able God || DOWNLOAD
3. I’m Free Indeed || DOWNLOAD
4. Emi More || DOWNLOAD
5. Ewole F’Oba || DOWNLOAD
6. Who Did This || DOWNLOAD
-
Audio10 years agoPage – Day Break Everywhere Burst
-
Audio5 years agoShadykarz – Forever
-
Audio10 years agoJuniorboy ft. 9ice – IRAPADA
-
Entertainment Gists5 years agoEx-Beauty Queen, Sandra Benede Shares Sexy Photo
-
Audio5 years agoSimi – Happy Birthday ft. Adekunle Gold, DeJa
-
Audio5 years agoRuger – Bounce
-
Mixtapes4 years agoMixtape: DJ DimpleNipple – The Best Of Amapiano Thrills
-
Editorials3 years agoSa’eedah Imam On Creating Her Imprint In The Nigerian Music Industry As An Emerging Creative Writer

