Connect with us

Lyrics

Burna Boy – Ja Ara E [Lyrics]

Published

on

Burna Boy – Ja Ara E Lyrics LISTEN HERE

[Intro]
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh

[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nor go forget o
Shey you get the concept

[Chorus]
Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara E
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara E
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara E
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara E
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara E
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara E
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara E

[verse 2]
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head e go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you are close to

Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara E
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara E
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara E
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara E
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara E
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara E
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara E

Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh

Lyrics

[Lyric Visualizer] DJ Latitude & Ayanfe (Ft. Wckedd) – Laba Laba

Published

on

DJ LATITUDE releases new song “LABA LABA” which features AYANFE & WCKEDD, It’s about to be a worldwide hit record, Enjoy with Lyrics below..
LYRICS

Intro: Ah don’t leave me go,

don’t leave me go,

don’t leave me go,

hmmm ahh don’t leave me go

Shayo galore

Mofoju pawon

Tori(story) Alo

Hmm hmm hmm

Lana

I for knock I Dey dommot

Open up your door

Tatashe ati shombo

Ipade wani koro

Laba laba re ton fo

Jowo yanibo don’t go

Iwo talo fun e sobo

Ah don’t leave me now

Laba laba re ton fo

Jowo yanibo don’t go

Iwo talo fun e sobo

Ah don’t leave me

Mapenzi nikipofu lakini nakuona

Aweri you hold the key for you I go hard

Olorun I go hard

Maje kin fagbo pah

Olorun I go hard

For you I go hard..

She sweet, she sweet, she sweet like, sweet like orombo

Everything wey me I get, I go give to you

Oya jen Bo shokoto, ja jo dada, ja jo dada ka fo.

Oya jen Bo shokoto, ja jo dada, ja jo dada ka fo.

Oh oh oh

Laba laba re ton fo

Jowo yanibo don’t go

Iwo talo fun e sobo

Ah don’t leave me now

Laba laba re ton fo

Jowo yanibo don’t go

Iwo talo fun e sobo

Ah don’t leave me

Mapenzi nikipofu lakini nakuona

Aweri you hold the key for you I go hard

Olorun I go hard

Maje kin fagbo pah

Olorun I go hard

For you I go hard.

Continue Reading

Audio

Sammy Fariz – Fresh & Clean

Published

on

Sammy Fariz releases his first solo single/release of the year labeled; “Fresh & Clean”.

The new masterpiece is to officially announce his presence in 2023 as he readies his new project (The New Age EP). Fresh & Clean was creatively produced by Lvnce Beatz and engineered by JerryWine.

Get on Digital Stores HERE

DOWNLOAD Sammy Fariz – Fresh & Clean

Lyrics:

INTRO
(Distorted Voices)
No, I know yes
But everything I wear is fresh, it’s clean
Lanceeeee

HOOK
Bad girl you not the regular
No no you not the regular eh
Ringing up on mi cellular
Ringing up on mi cellular
Always inna mi circular
Always inna mi circular eh
Asking man fi the formula
Badman don’t take it personal eh

CHORUS
Say she need the one like me
Say she need the one like me
Cause she knows I’m fancy
Oya tele mi lo my baby ehehh

VERSE 1
Ehh
Everything fresh and clean
Everything fresh on me baby ehh
Everything fresh and clean
Everything fresh on me baby ehh
O my baby yeah eh eh
Shower you baby eh eh
Shower you baby eh eh

HOOK
Bad girl you not the regular
No No you not the regular eh
Ringing up on mi cellular
Ringing up on mi cellular eh
Always inna mi circular
Always inna mi circular eh
Asking man for the formula
Badman don’t take it personal eh

CHORUS
Say she need the one like me
Say she need the one like me
Cause she knows I’m fancy
Oya tele mi lo my baby ehehh

VERSE 2
Imma be there when you want
Imma be there when you want me eh
Imma be there when you love
Imma be there when you love me eh
Imma be there when you need
Imma  be there when you need me eheh
Imma be there when you want me eheh

PRE HOOK

Omoge no be today
You know I like your low waist
Omo mi whine baby oo
E dakun whine baby oo
Say she need a jigga like
Say she need a jigga like me
Baby eh eh eh
Shower you baby oh oh

CHORUS
Say she need the one like me
Say she need the one like me
Cause she knows I’m fancy
Oya tele mi lo my baby ehehh

OUTRO
It’s JerryWine on the mix Baby
Eh eh
Eh eh eh eh
Yeah yeah

Continue Reading

Lyrics

Lyrics Video: Jaybrown De Ultimate – No Time

Published

on

NO TIME” is a high-energy song that captures the urgency of living in the moment and seizing every opportunity that comes our way. The lyrics encourage listeners to let go of their worries and live life to the fullest, as there is no time to waste. The driving beat and catchy melody make it impossible to sit still while listening to this song, and the powerful vocals convey a sense of passion and determination that is infectious. Whether you’re dancing in a crowded club or driving down an open road, “NO TIME” is the perfect anthem for anyone who wants to embrace the present and make the most of every moment.

Continue Reading

Trending

Copyright © 2013 - 2020, 47vibez Media.